Stream Ginger Me from your favorite streaming service: https://rema.lnk.to/GingerMeSo Shop Limited Rema Merch https://rema.lnk.to/RaveAndRosesID/officialartiststore Lyrics: Another banger! Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey high me like Hennessy o Hmm baby o Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey give me melody o Yay This love me I never see before baby o This love me I never feel before hm baby o This kind girl wey I never see before I go America go London me I never see before Hmm baby ahhn Sweeter than Fanta hmmm Coca-Cola oya hmmm Sweetie my belle o hmmm Omoge no go give me jedi-jedi o Born plenty baby baby o I no go do you Johnny Johnny o baby o hmmm ahh Na you you you you you Wey dey make me dey do do do do do Yay Na you you you you you Wey dey make me dey do do do do do Na you wey I choose choose choose choose choose you dey make me dey do do do do do I dey do like mumu I dey do like mumu I dey do like mumu yay mogbe o Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey high me like Hennessy o Hmm baby o Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey give me melody o Omoge na you I go fight for omoge na you say you I go die for I no get motor but na you I go ride for Hmmm When I dey sing say na you I dey sing for wine baby dance make you move for the dance floor omoge shey no be me you dey form for hmm Wine slow boogie down low Na the first time wey I dey in love o E be like drug wey dey make me slow Anywhere you go I follow you go mogbe Oo Monica hmm Monica ayyee Monica ahh Monica hello Monica come my way never let go hmm She say who be folake ahh me I nor know Me I no fit do you any ini-mani-mo Girl even if I be bad commando Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey high me like Hennessy o Hmm baby o Girly na your lov
Pemeran
Rema
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Zuchu - Kwikwi (Dance Video)
Rema - Ginger Me (Official Music Video)
Best of Mohbad: Part 1
Mohbad - Peace (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Zinoleesky Ft Naira Marley - Abanikanda (Official Video)
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
TENI ✘ DJ YELS - Marry (ZOUK MIX) 2K20
Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022
Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)
Omah Lay Best Greatest Hits Full Album 2022 [ Non-Stop songs Of Omah Lay ] Omah Lay Music Collection
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
BEST OF FIREBOY DML MUSIC AND VIDEO MIX
Omah Lay - Moving [Official Music Video]
NIGERIAN LOVE MIXTAPE 2021 || Golo Nation w/ Dj BabyGolo ft Simi, Chike, Ric Hassani, Ladipoe
Komentar
2 Komentar
🎧
