Joeboy returns with his latest single ‘Body & Soul’, the single showcases the hitmaker’s flair for penning love songs which pull from both African and Caribbean vibes, and is a track taken from his highly anticipated up-coming sophomore album. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyBodyandSoul Lyrics I dey sing You dey dance You dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I’m the only one you no need another I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I’m right here I dey for you bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things wey I dey talk right now I Dey feel am for my body and bone oh La la la la la la la la la La Body and soul Body and soul Body and soul I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It’s a vibe when I’m rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you I want don’t need nobody no So baby girl I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae E no get anywhere Wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things Wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul Oh oh I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am oway I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am Joeboy Pon deck I dey feel am I dey feel am i I dey feel am for my body and soul I dey feel am I dey feel am I dey feel a Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagr
کاسٹ
Joeboy
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
AFROBEAT VIDEO MIX 2024 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024!
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
Ayo Maff - Are you there (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Kizz Daniel |kcee |shallipopi | The Best of Afrobeat Mix 2023 #djstarcool
تبصرے
1 تبصرے
