Rema - Corny ( Official Audio ) More Rema Songs ( Dumebi, Why and Iron Man ): https://www.youtube.com/watchv=EJIDnsi7r8o&list=PLJXqXn02h7m0wQR6xMqPj0eZaXwUBndXq *** Connect with Rema *** Instagram - https://instagram.com/heisrema Twitter - https://twitter.com/heisrema *** Rema - Corny Lyrics *** (Whine up and go) (I go show you my love) Hm, “Hmm” This your body wey you give me E dey make me wan dey do Wan dey do Like aguu na agum, guu na agum Like aguu na agum Sasha make you give me shito E dey make me wan dey do Wan dey do Like aguu na agum, guu na agum Like aguu na agum Make you no go do do do do corny my baby o Do do do do corny My baby o Do do do do corny aww (Baby o) Make you no go do do do do corny my baby o Do corny My baby o Do do do do corny aww Girl I motor pon pon my horny o Odo yewu you dey kpongolo my body o Marry me girl this one no funny, aww (Aww) Is a miracle oya come test my money o I carry you oya come meet my mommy o E be you wey dey ginger my body, aww (Aww) Me I don go soji The thing dey sweet my body ahh nnga Enyegbu gi nsogbu Odo yewu my honey ahh Sweet pass curry, I marry you my honey You dey tingologo my body aw You dey tingologo my... (Ngwa!) This your body wey you give me E dey make me wan dey do Wan dey do Like aguu na agum, guu na agum Like aguu na agum Sasha make you give me shito E dey make me wan dey do Wan dey do Like aguu na agum, guu na agum Like aguu na agum Make you no go do do do do corny my baby o Do do do do corny My baby o Do do do do corny aww (Baby o) Make you no go do do do do corny my baby o Do corny My baby o Do do do do corny aww Yay This your body na miracle uhh Cha cha body na durable uhh This baka very visible uhh This your body na miracle uhh Your body na miracle uhh Nwa baby na miracle uhh Iron man don dey fall for you’ This your body wey you give me E dey make me wan dey do Wan dey do Like aguu na agum, guu na agum Like aguu na agum Sasha make you give me shito E dey make me wan dey do Wan dey do Like agu
Pemeran
Rema
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Jah Prayzah - Chiremerera
Menzi - Ngeke Ungiphathe
Jay Melody - Forever (Official Music Lyrics)
Mula - Nepka Ni Nèné - Visualizer
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Rema - YAYO (Lyric Visualizer)
Davido - Funds (Official Audio) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
Rema - HEIS (Lyric Video)
Rema - MARCH AM (Lyric Visualizer)
Floby -Méditation
l'oiseau rare - je suis désolé
Roseline Layo - Môgô Fariman (Vidéo Officielle)
Drifta Trek ft Chile One - Baleke (Official Music Video)
Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Omah Lay Best Greatest Hits Full Album 2022 [ Non-Stop songs Of Omah Lay ] Omah Lay Music Collection
BEST REGGAE MIX BY DJ VALE237
Komentar
1 Komentar
