Burna Boy, Don Jazzy - Question (LYRICS)

Afrobeats
Tahun2021
Durasi2m

​@BurnaBoy - "Question" ft. Don Jazzy Burna Boy - "Question" ft. Don Jazzy Official Music Video: https://youtu.be/0rOer3k2DWg Stream/Download "Question" ft. Don Jazzy by Burna Boy: https://burna.lnk.to/Question Burna Boy - "Question" ft. Don Jazzy Lyrics: Don Jazzy again Its Don Jazzy again Its Don Jazzy O Don Jazzy Just for the record, Just for the record. If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup Oya kuro n be yen na Paso o play n’be yen mo o E go do you one kind Ma gbe fun e one time Omo to ba mess up Anything you wish me That be your portion Bad mind no dey work oh Man no be God o Make them dey talk am As we dey fly like helicopter Na by the Grace of God Insha Allah we dey move am Question but they no geti answer (x5) Bassa bassa Lugbedum You dey cause kasala when you dey move See green light when i look at you Last time i take picture with you That my cassava wey you dey look Be like say i no see wetin you do When we go kerewa like Zule zoo Nkan to wun won ni ki won san o Anything you wish me That be your portion Bad mind no dey work oh Man no be God o Make them dey talk am As we dey fly like helicopter Na by the Grace of God Insha Allah we dey move am Question but they no geti answer (x5) Don jazzy I hear say you rugged Question but they no geti answer Wey your baby ooh Question but they no geti answer When you go win grammy Question but they no geti answer Just for the record, Just for the record. If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup Follow Burna Boy Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok Subscribe for the best lyrics videos and best music from your favorite artists. Lyrics On Lock brings you the hottest songs in R&B and Hip-Hop. Sing along with your favorite tracks from Gucci Mane, Kodak Black, Meek Mill, A Boogie WIth Da Hoodie, Trey Songz and More! #burnaboy #donjazzy #question #lyrics

Pemeran

Don Jazzy

Singer

Mungkin Anda Juga Suka

Pop7.9

Ayra Starr - Hot Body

Injil7.3

NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA

Amapiano7.5

AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS

Injil7.9

Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection

Pop7.7

Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist

Injil7.9

GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs

Amapiano7.2

AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist

Injil7.9

Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music

Afrobeats6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

Afrobeats7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

Afrobeats7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

Afrobeats7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

Afrobeats7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

Afrobeats7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

Afrobeats7.7

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

Afrobeats7.4

Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist

Afropop7.2

OMAH LAY SONGS 2023- best

Pop7.5

Best Sex

Reggae7.5

BEST OF RIDDIMS VIDEO MIX 2023(REGGAE ONEDROP & LOVERS ROCK) BUSY SIGNAL,ROMAIN VIRGO,CHRIS MARTIN

Reggae7.9

BEST REGGAE MIX BY DJ VALE237

Afrobeats6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

Afrobeats7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

Afrobeats7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

Afrobeats7.7

Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie

Komentar

1 Komentar

በፍቅር አይፎክሩOct 22, 2024