Victony - Kolomental Lyrics

एफ्रोबीट्स
वर्ष2023
अवधि3m

I no fit reason am e go kpai me o (Uber) I no fit reason am e go kpai me o My brother oh I no fit calculate the calculus e plenty gan oh I no fit reason how many people offend me gan oh Inside the life na inside the caucus Open my eyes Lord Make I dey see uh huh Make I face my front Make ogbanje no use me test run Make potopoto no stain my cloth Home advantage everytime I ball Cause na only Jah wey dey set my court Dey my own lane as I run my run Me I no dey for their tag along Home advantage everytime I ball Cause na only Jah wey dey set my court oh I no fit reason am e go kpai me o I no fit reason am e go headache me oh oh I no fit reason the reason for the season If I reason If I reason am I fit go dey Kolomental eh Kolomental eh Kolomental ah Kolomental eh Kolomental ah Kolomental eh eh eh I fit go dey Kolomental ah Kolomental eh Kolomental ah ah ah ah Kolomenta ah ah ah ah Kolomental eh Make I no mental ah This drive na follow come Still dreaming but I no sleep Clear picture no photoshop Many man calling but I no pick Many man calling Many man digging for me But I no fall Cause as all of their plan dey jaga Make I face my front Make ogbanje no use me test run Make potopoto no stain my cloth Home advantage everytime I ball Cause na only Jah wey dey set my court Dey my own lane as I run my run Me I no dey for their tag along Home advantage everytime I ball Cause na only Jah wey dey set my court oh I no fit reason am e go kpai me oh I no fit reason am e go headache me oh oh I no fit reason the reason for the season If I reason If I reason am I fit go dey Kolomental eh Kolomental eh Kolomental ah Kolomental eh Kolomental ah Kolomental eh eh eh I fit go dey Kolomental ah Kolomental eh Kolomental ah ah ah ah Kolomental ah ah ah ah Kolomental eh Kolomental eh Make I no mental

कलाकार

Victony

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

एफ्रोबीट्स6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

एफ्रोबीट्स7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

एफ्रोबीट्स7.6

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4

एफ्रोबीट्स7.0

LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU

अमापियानो7.8

AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA

रेगे7.9

BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI

आर एंड बी7.7

90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX

गॉस्पेल7.6

Celebrate Jesus with Powerful Gospel Reggae Tunes

एफ्रोबीट्स7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

एफ्रोबीट्स7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

एफ्रोबीट्स7.8

KING IN WAITING Full Movie - LIZZY GOLD, KEN ERICS AMAKA OFFOR 2023 Latest Nigerian Nollywood Movie

एफ्रोबीट्स7.1

Favé - FLASHBACK ft. Gazo (Clip Officiel)

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

एफ्रोबीट्स7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA

एफ्रोबीट्स7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

एफ्रोबीट्स7.9

Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)

एफ्रोबीट्स7.4

Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist

एफ्रोबीट्स7.9

Ruger - Asiwaju (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

एफ्रोबीट्स7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

एफ्रोबीट्स6.4

Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike

एफ्रोबीट्स7.8

Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay

टिप्पणियाँ

1 टिप्पणियाँ

AnnezawaOct 22, 2024