Watch the Visualizer for Happy Yourself by Reekado Banks from Off The Record Ep. Animation by Poka Studios Off the Record is available on all Music Platforms. Click Link below https://mad.ffm.to/offtherecord On this project, Reekado Banks is more engaging than he’s ever been, tuning out the voice in his head to face the world with a fully-formed voice that thrums with confidence. He is swapping out the contemplative and replacing it with the assured. Lyrics Olopa no Dey ginger me Na fresh I fresh I no kill nobody I no be ajibole See na party I Dey go so And for this party I go rock mic oo I Dey pray say everybody go Dey feel my flow Abeg no go dull my ginger ooo So brother man me I wan happy myself Feel alright Take one beer I don pay for you Happy yourself Feel alright Tell dem say I don pay for you U know today , u no know tomorrow We Dey dis world based on time wey we borrow I no fit say everybody go be hero But u gaz believe yourself So ogbeni roll one Make we holla all the kele make dem come my side oo Cos I gat to hold one I no fit kill myself for inside this life oo U know I’m a road man I just Dey do my shows I Dey mind my business Brother make u bone am I no Dey like people wey Dey rest my patience Olopa no Dey ginger me Na fresh I fresh I no kill nobody I no be ajibole See na party I Dey go so All I wanna do is just chill ,Flex , F*ck Yh, in the back of the Benz With my kele pef You like u vex Me I don’t stress #ReekadoBanks #HappyYourself #OfftheRecord
कलाकार
Reekado Banks
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
“Takedown” KPop Demon Hunters (Soundtrack from the Netflix Film) | HUNTR/X
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
![Reekado Banks - Happy yourself [Visualizer]](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/23/8dc06ad7aa37d4767bfc01778bbf0752.jpg)