Moses Bliss - E dey flow (Lyrics)Ft Neeja, Ajay & Asika
Moses Bliss - E Dey Flow (Lyrics) Ft Neeja, Ajay & Asika For music submission, business enquiry and copyright issue đź“©goldenfishent200@gmail.com (Lyrics) E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show I no fit count I no fit count oh The blessing of God Upon my life oh See as my life E don balance oh Na the grace of the Lord Taking me high (Oh oh oh) No be fantasy Your love is my reality The anointing Dey break the yoke All of dem dey believe Say my God no dey bobo The way you pamper me Steadily oh Surprising me constantly oh Boosting my energy oh oh This your love no be fallacy oh Even the blind can see oh Wetin u do for me oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show The oil flowing steady Comot the boy from trenches Hilux no fit park my blessings I dey on God So I'm never stressing "No ooh" Falala Falala Under the umbrella I get eternal life Me no fit suffer My daddy Ogaranya E put the oil for my head When I look around oh oh Everything I dey see Just dey make me believe say Oil dey my head oh As u see me dey shine oh oh Sapa and me be like bread and tea before Jehovah help me oh Now I don dey select Odogwu na my connect All of my songs Just dey make sense Oil dey my head oh Na the word I dey confess Wey come dey make me the best Who God don bless no man contest Oil dey my head oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show E dey show Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow
Casting
Moses Bliss
Singer
Vous aimerez aussi
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
GOSPEL MUSIC 2023 âśť BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
2023 Deep Worship - PAUL ENENCHE, MERCY CHINWO, FRANK EDWARDS, GUC, JUDIKAY, YADAH, NATHANIEL BASSEY
Best Of Tope Alabi Mp3 Mix
AFRO PRAISE AND WORSHIP | Mercy Chinwo We move | Ada Ehi Yes Sir | Ada Ehi Game changer | My lover
Best Songs Of Ada Ehi | New 2022 Best Playlist Of Ada Ehi
EBUKA SONGS POWERFUL MINISTRATION AT THE PISTIS PLACE UYO WITH PASTOR JAPHETH- FRESH FIRE CONFERENCE
LOVE OF GOSPEL MIXTAPE – ALABAREPORTS PROMOTION FT DJ MAX A.K.A KING OF DJS
I Speak Blessings (Lyric Video) Delana Hope
Guardian Angel - PROTOCOL BREAKER (Visualizer)
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
WORSHIP GOSPEL MIX - DJ LYTA
A d a E h i Greatest Hits ~ Top Praise And Worship Songs
Top 40 Gospel Songs Of Tasha Cobbs || Tasha Cobbs Greatest Hits Full Album
2025 PRAISE WORSHIP SONGS OF HILLSONG LIVE MIX BEST #HILLSONG #LIVE #CHRISTIAN #PRAISE _ DJ JONI254
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Commentaires
1 commentaires
