Magixx - All Over (Lyrics) Follow MAGIXX Facebook: https://www.facebook.com/kingmagixx Instagram: https://www.instagram.com/iam_magixx/ Twitter: https://twitter.com/iam_magixx TikTok: https://www.tiktok.com/@king.magixx YouTube: https://www.youtube.com/channel/UCxB1... Apple Music: https://music.apple.com/artist/magixx... Spotify: https://open.spotify.com/artist/0rskh... All Over Lyrics: I go wait if na ten years e go take Only you fit light my fire Kele won't you be mine Where you dey Shey I fit see you today Your body fit cut my wire Oroma you too fine Chop banana like monkey Body sweeter than turkey Slowly roll it down like tospy No dey take am far from me Shawty go down down for me Wetin go suffer na money Girl no bother it's all on me Your too sure enter for me Oh ohh ohh oh ohh ohh All over all over all over all over All over gain yeah Way you whine no be lie so divine Say you fit take all of my pain yeah All over all over all over all over All over gain yeah Shey you dey beside me yeah eh Me never see this kind of love You make want dey faraya Say you go cause kasala My girly no be ashana Me I be the one for you see I give you Luiz bag and Gucci The way biggie down is stupid Omo it's stupid Chop banana like monkey Body sweeter than turkey Slowly roll it down like tospy No dey take am far from me Shawty go down down for me Wetin go suffer na money Girl no bother it's all on me Your too sure enter for me Oh ohh oh ohh ohh ohh All over all over all over all over All over gain yeah Way you whine no be lie so divine Say you fit take all of my pain yeah All over all over all over all over All over gain yeah Shey you dey beside me yeah eh Chop banana like monkey Body sweeter than turkey Slowly roll it down like tospy No dey take am far from me Shawty go down down for me Wetin go suffer na money Girl no bother it's all on me Your too sure enter for me Tags: magixx, magixx all over, magixx all over lyrics, all over lyrics, all over, all over by magixx, all over by magixx, all over by magixx lyrics, #magix
Casting
Magixx
Singer
Vous aimerez aussi
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Best of fireboy songs mixtape 2020 DJ AZAX 256
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
KING IN WAITING Full Movie - LIZZY GOLD, KEN ERICS AMAKA OFFOR 2023 Latest Nigerian Nollywood Movie
2025 Afrobeats, Amapiano Overdose Live Mix (04-05-2025) [Laho, Biri Marung, Burna Boy, Rema, Davido]
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Darkoo ft. Davido - Right Now (Official Video)
PSquare - Bank Alert [Official Video]
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Commentaires
1 commentaires
