Adekunle Gold - It Is What It Is Stream/Download: https://platoon.lnk.to/it-is-what-it-is Follow Adekunle Gold: https://www.instagram.com/adekunlegold/ https://twitter.com/adekunleGOLD https://www.facebook.com/adekunlegold/ ✅ Subscribe: https://www.youtube.com/adekunlegold Lyrics: People wey no dey feed you Always the first to talk about your life Look at the irony Shame you for public come dey beg for side Don’t get it twisted I no dey kiss ass That shit is not healthy Keeping my distance Some people are worse than a pandemic Chorus if e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me please If e go cost my peace That’s some expensive shit If e no be money Do not disturb me please Majisoro Hold on It is what it is Mawobe Leave am It is what it is Money no dey bring happiness Na when I get money I realize But I no be hypocrite I dey pray make you get your own too See bad times will never last Elemi lo ma last Life come at you so fast Small time you don become wetin you hate Lowkey They hate their life And they’re lonely No energy for nobody Wey no dey happy for me Lowkey You hate your life And you lonely No energy for nobody No waste your time Man I no see you Chorus if e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me please If e go cost my peace That’s some expensive shit If e no be money Do not disturb me please Majisoro Hold on It is what it is Mawobe Leave am It is what it is
Casting
Adekunle Gold
Singer
Vous aimerez aussi
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
Celebrate Jesus with Powerful Gospel Reggae Tunes
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Calm Down - Rema and Selena Gomez
Rema - Bounce (Official Music Video)
AFROBEATS TOP 100 |AFROBEATS 2023 VIDEO MIX |BEST OF AFROBEATS 23, 22, 21(REMA CALM DOWN REMIX MIX)
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Best Of Fireboy & Omah Lay Mp3 Mix (2020)
Wizkid - Kese (Dance) (Audio)
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Commentaires
1 commentaires
