Official music video to the new @1daBanton record, titled "Ego". Listen to "Ego" https://onerpm.link/1da-Banton-Ego Subscribe to the channel https://www.youtube.com/c/1daBanton Follow 1Da Banton https://instagram.com/1dabanton https://twitter.com/1dabanton https://www.facebook.com/1daBantonOfficial Lyrics Eh eyy eyy Bizzy Oh my darling (darling) Ogini di (ogini di) Shey na money oo Me I get am plenty E no dey fit for my bag so I put am in a Ghana-must-go (gbe gbe gbe) Sho ma yodi Show ability oo Burss my brain make I spend a milli oo On you (on you on you oo) As long as say you go dey my side oo I go give you money, money, ego As long as say you go do me nice oo I go dey shower you with money, money, ego As long as say you go dey my side oo I go give you money, money, ego As long as say you go do me nice oo I go dey shower you with money, money, ego When you need a thing, call me (money, money, ego) You need a million, baby call me When you need a thing, call me (I say money, money, ego) You need a million, baby call me I say I be sure boy cos I come from Port Harcourt If you gat me girl e be jackpot No dey dull me, I believe in action ey ey ey ey Weda na Sunday, Monday any other dey Girl I dey for you ooo Weda na Sunday, Monday any other dey Girl I dey for you ooo Oh my darling (darling) Ogini di (ogini di) Shey na money oo Me I get am plenty E no dey fit for my bag so I put am in a Ghana-must-go (gbe gbe gbe) Sho ma yodi Show ability oo Burss my brain make I spend a Milli oo On you (on you o, on you oo) As long as say you go dey my side oo I go give you money, money, ego As long as say you go do me nice oo I go dey shower you with money, money, ego As long as say you go dey my side oo I go give you money, money, ego As long as say you go do me nice oo I go dey shower you with money, money, ego When you need a thing, call me (money, money, ego) You need a million, baby call me When you need a thing, call me (I say money, money, ego) You need a million, Baby call me Pimp the sound loud Original oh Or
Casting
1da Banton
Singer
Vous aimerez aussi
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
AFROBEATS MIX 2024 | THE BEST OF AFROBEATS VIDEO MIX2024 MCE #10 WITH DJ MOON FT AYRA STARR,DAVIDO,
LAPOPIANO
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Kizz Daniel |kcee |shallipopi | The Best of Afrobeat Mix 2023 #djstarcool
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
ELEVATION WORSHIP Top Hits Elevation Worship Music 2022 Playlist Elevation Worship Music
Best of Lucky Dube Reggae Video Mix - Dj Shinski
REGGAE RIDDIM MIX 2022 l BEST REGGAE #Riddims Mix #Chris Martin,Jah #Cure,Busy,Turbulence
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
KING IN WAITING Full Movie - LIZZY GOLD, KEN ERICS AMAKA OFFOR 2023 Latest Nigerian Nollywood Movie
AFROBEATS 2025 PARTY |NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX| AMAPIANO(WIZKID KESE |LAHO SHALLIPOPI| BURNA UPDATE)
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU
Commentaires
1 commentaires
