Pheelz - finesse (lyrics) ft Buju

أفروبيتس
السنة2022
المدة2m

Like and subscribe for more music Stream: https://open.spotify.com/track/3UqcIgObI7zZk8e7nvqmfcsi=E9QOa-HgTaGntKSKeK2pWg&utm_source=copy-link Socials: Pheelz https://instagram.com/pheelzmrproducerigshid=YmMyMTA2M2Y= Bnxn Fka Buju https://instagram.com/toyourearsigshid=YmMyMTA2M2Y= Lyrics- Nice, nice, nice, nice Mad And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no (oh no), and you see my lifestyle like a G's in the turbo (for sure) See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (oh no), and me I stand dey defend like Joseph Yobo (uh-uh) Bad girl say she wan Netflix and chill (oh yeah) So I ja ticket give am warning (yeah) If you fall in love, girl it's certain (yeah) You go chop breakfast I'm not capping (yeah) Can you see dribble Amokachi (Amokachi, yeah) I'm not faking, this no fugazzi (yeah) You see this feelings I'm not catching (yeah) Ọ̀mọ ọpẹ stand fit I just wan dey Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shana e go bright o (ge ge ti) Folake for the night o (ge ge ti) (yeah) Ahh, finesse (ge ge ti) (oho) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ye ye) Folake for the night o (ge ge ti) F-I-N-E-S-S-E, fit be the reason why you bobo wan dey jealous me If you wan dey take am serious, I dey do tospi No fit to resonate, I'm on a different frequency, ah-ha I don't think it's necessary I'll be damned if there's somebody that could do like me Man, I be like Mo Salah coming up the right wing I'll cut through your defender, you no need to tell me I must finesse, ah And you know say me I must net, ah Na your kele I go carry go, ah If me I get money pass you If you're not careful, finesse You know say me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you're not careful, o Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shana e go bright o (ge ge ti) (yeah) Folake for the night o (ge ge ti) Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ye ye) Folake for

طاقم العمل

Pheelz

Singer

قد يعجبك أيضًا

أفروبيتس7.0

🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU

أفروبيتس7.6

AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT

أفروبيتس7.4

Davido - If

أفروبيتس7.3

AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ WYTEE, JOY IS COMING

أفروبيتس6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

أفروبيتس7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

أفروبيتس7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

أفروبيتس7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

أفروبيتس7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

أفروبيتس7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

أفروبيتس7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

أفروبيتس7.9

AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA

أفروبيتس7.7

Joeboy ft. Qing Madi - Adenuga [Official Music Video]

أفروبيتس7.5

Naira Marley X Busiswa - Coming (Official Video)

أفروبيتس7.0

DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]

أفروبيتس7.2

Timaya feat. Sean Paul - Bum Bum Remix (Explicit Music Video)

أفروبيتس7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

البوب7.5

Best Sex

Christmas Song7.0

Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew

أمابيانو7.9

BEST AMAPIANO MIX 2024

أفروبيتس7.9

Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix

أفروبيتس6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

أفروبيتس7.8

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3

أفروبيتس7.6

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4

التعليقات

1 تعليق

||ᴍs||Oct 23, 2024