Finesse (Lyrics/Paroles) - Pheelz Finesse (Lyrics/Paroles) - Pheelz #Pheelz #Finesse #FinesseLyrics #PheelzLyrics #afro #african #afromusic Lyrics: (Hm) Nice, nice, nice, nice Mad And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no (oh no), and you see my lifestyle like a G's in the turbo (for sure) See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (oh no), and me I stand dey defend like Joseph Yobo (uh-uh) Bad girl say she wan Netflix and chill (oh yeah) So I ja ticket give am warning (yeah) If you fall in love, girl it's certain (yeah) You go chop breakfast I'm not capping (yeah) Can you see dribble Amokachi (Amokachi, yeah) I'm not faking, this no fugazzi (yeah) You see this feelings I'm not catching (yeah) Ọ̀mọ ọpẹ stand fit I just wan dey Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shana e go bright o (ge ge ti) Folake for the night o (ge ge ti) (yeah) Ahh, finesse (ge ge ti) (oho) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ye ye) Folake for the night o (ge ge ti) F-I-N-E-S-S-E, fit be the reason why you bobo wan dey jealous me If you wan dey take am serious, I dey do tospi No fit to resonate, I'm on a different frequency, ah-ha I don't think it's necessary I'll be damned if there's somebody that could do like me Man, I be like Mo Salah coming up the right wing I'll cut through your defender, you no need to tell me I must finesse, ah And you know say me I must net, ah Na your kele I go carry go, ah If me I get money pass you If you're not careful, finesse You know say me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you're not careful, o Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shana e go bright o (ge ge ti) (yeah) Folake for the night o (ge ge ti) Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ye ye) Folake for the night o (ge ge ti) Ahh, finesse If I broke na my business Ama shana e go bright o (oh) Folake for the night o (hey) Ahh, finesse (eh-eh)
کاسٹ
Pheelz
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
AFROBEATS 2025 PARTY |NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX| AMAPIANO(WIZKID KESE |LAHO SHALLIPOPI| BURNA UPDATE)
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU
AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
KING IN WAITING Full Movie - LIZZY GOLD, KEN ERICS AMAKA OFFOR 2023 Latest Nigerian Nollywood Movie
2025 Afrobeats, Amapiano Overdose Live Mix (04-05-2025) [Laho, Biri Marung, Burna Boy, Rema, Davido]
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Joeboy ft. Qing Madi - Adenuga [Official Music Video]
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
LAPOPIANO
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
DJ ALEKIE THE HIT LIST MIXXTAPE 2024 FT [AFROBEATS,CLUB BANGERS,DANCEHALL,BONGO,ARBANTONE AMAPIANO
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie
Rema - AZAMAN
تبصرے
1 تبصرے
