Ayra Starr - Rush Stream/Download : • Ayra Star • • https://www.instagram.com/ayrastarr/ • https://twitter.com/ayrastarr • https://www.facebook.com/starrayra (Lyrics): [Intro] Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa [Verse 1] Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well, e bе much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us There's no dulling with us [Post-Chorus] Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa [Verse 2] Jofunmi Japata, I dey go Ghana You never touch, you dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Outro] 'Cause e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e
طاقم العمل
Ayra Starr
Singer
قد يعجبك أيضًا
Ayra Starr - Commas (Lyric Video)
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
Crayon & Ayra Starr - Ngozi (Official Music Video)
Crayon, Ayra Starr - Ngozi (Lyrics)
Ayra Starr - Away (Official Music Video)
Dionela - Marilag (Official Lyric Video)
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
Celebrate Jesus with Powerful Gospel Reggae Tunes
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Ayra Starr - Last Heartbreak Song ft. Giveon (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Tyla, Ayra Starr - Girl Next Door (Official Music Video)
Ayra Starr - Sability (Official Music Video)
REGGAE RIDDIMS MIX 2023 |ONE DROP REGGAE MIX [IRIE, ETANA, CECILE,ALAINE,CHRIS MARTIN....VDJ CRAVING
DJ LYTA- R&B MIX 2000'S RIHANNA, BEYONCE, CHRIS BROWN, ALICIA KEYS, USHER,NE-YO,USHER, CHRIS BROWN
التعليقات
1 تعليق
