Adekunle Gold - It Is What It Is (Official Audio)

Afrobeats
Année2021
Durée2m

Adekunle Gold - It Is What It Is Stream/Download: https://platoon.lnk.to/it-is-what-it-is Follow Adekunle Gold: https://www.instagram.com/adekunlegold/​ https://twitter.com/adekunleGOLD​ https://www.facebook.com/adekunlegold/​ ✅ Subscribe: https://www.youtube.com/adekunlegold Lyrics: People wey no dey feed you Always the first to talk about your life Look at the irony Shame you for public come dey beg for side Don’t get it twisted I no dey kiss ass That shit is not healthy Keeping my distance Some people are worse than a pandemic Chorus if e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me please If e go cost my peace That’s some expensive shit If e no be money Do not disturb me please Majisoro Hold on It is what it is Mawobe Leave am It is what it is Money no dey bring happiness Na when I get money I realize But I no be hypocrite I dey pray make you get your own too See bad times will never last Elemi lo ma last Life come at you so fast Small time you don become wetin you hate Lowkey They hate their life And they’re lonely No energy for nobody Wey no dey happy for me Lowkey You hate your life And you lonely No energy for nobody No waste your time Man I no see you Chorus if e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me please If e go cost my peace That’s some expensive shit If e no be money Do not disturb me please Majisoro Hold on It is what it is Mawobe Leave am It is what it is

Casting

Adekunle Gold

Singer

Vous aimerez aussi

Afrobeats6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

Afrobeats7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

Afrobeats7.8

AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING

Afrobeats7.9

BLACK SHERIF drill MIXTAPE...

R&B7.7

BEST BLUES RNB SONGS MIX 2024 FT JOE, BABY FACE, RKELLY, MARIA CAREY BY DJ BUNDUKI THE STREET VIBE

Gospel7.5

2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche

R&B7.8

Throwback R&B Classics - OLD SCHOOL R&B MIX 90s - 2000s - Rihanna, Beyonce, Chris Brown and More

Bongo Flava7.6

TOP BONGO MIX 2023| BEST OF ZUCHU |FIRE,UTANIUA,NANI,NAPAMBANA,SUKARI,NUMBER ONE,KWIKWI,VDJ CRAVING

Afrobeats7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

Afrobeats7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

Afrobeats7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

Afrobeats7.2

Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022

Afrobeats6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

Afrobeats7.2

Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy

Afrobeats7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

Afrobeats7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

Afrobeats7.9

Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)

Afrobeats7.8

Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave

Afrobeats7.8

AFROBEATS 2025 PARTY |NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX| AMAPIANO(WIZKID KESE |LAHO SHALLIPOPI| BURNA UPDATE)

Afrobeats7.0

🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU

Afrobeats7.8

NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN

Populaire7.9

Best Chill Acoustic Love Songs Playlist 2023 ❤️ Soft Acoustic Cover Popular Love Songs Of All Time

Christmas Song7.0

Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew

Populaire7.5

Best Sex

Commentaires

1 commentaires

@rajendran sakkananOct 21, 2024