Oxlade - Ojuju (Official Video)

أفروبيتس
السنة2021
المدة3m

Oxlade releases the video for “Ojuju ” the 1st single from his Sophomore project Tittled "Eclipse" Produced by @DjCoublon . Video Directed by @ademolafalomo Download & Stream EP Here: https://theplug.ffm.to/oxlade-eclipse Lyrics Coublon, Oxlade oh oh I Dey fear Ojuju, I Dey fear I Dey fear fear fear of falling I Dey fear Ojuju , I Dey fear It’s like this love thing girl it’s not for me I Dey fear Ojuju , I Dey fear I Dey fear fear fear of falling oh I Dey fear Ojuju, I Dey fear I am fed up of falling and falling again I got to say A lot of things come to play Omo for the matter wey we dey Fit to make man dey craze , oh Bebe I no be Saint But this matter make me faint This kain thing we dey paint Fit to make man craze , kolo oh oh oh I’m afraid of falling in love again I got scars baby and you know it pains Me no wan cry , me no wan shed tears Me I dey try cause you making me senseless Giving me nightmares Call the paramedic cause me I need healthcare, oh no I no know how everybody does it cause it don dey tire me oh ( e don dey tire me oh) I no know how everybody does it cause it don dey kill me oh, Na why I say I Dey fear Ojuju, I Dey fear I Dey fear fear fear of falling I Dey fear Ojuju , I Dey fear It’s like this love thing girl it’s not for me I Dey fear Ojuju , I Dey fear I Dey fear fear fear of falling oh I Dey fear Ojuju, I Dey fear I am fed up of falling and falling again I no fit relate oh, I no fit dey wait oh Any bad vibes omo na to rusticate oh I no fit dey late oh, Omo don dey wait oh The Shima wey you like fit get guys reach eight oh Even your boo got a boo And you no go know wetin to do For your mind na you be the only man, mumu You go think say na only you be boo, na scam oh I’m afraid of falling in love again I got scars baby and you know it pains Me no wan cry , me no wan shed tears Me I dey try cause you making me senseless Giving me nightmares Call the paramedic cause me I need healthcare, oh no I no know how everybody does it

طاقم العمل

Oxlade

Singer

قد يعجبك أيضًا

أمابيانو7.8

AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA

الإنجيل7.9

ELEVATION WORSHIP Top Hits Elevation Worship Music 2022 Playlist Elevation Worship Music

صالة الرقص7.0

Best of Lucky Dube Reggae Video Mix - Dj Shinski

الريغي7.9

REGGAE RIDDIM MIX 2022 l BEST REGGAE #Riddims Mix #Chris Martin,Jah #Cure,Busy,Turbulence

أفروبيتس6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

أفروبيتس7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

أفروبيتس7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

أفروبيتس7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

أفروبيتس7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

أفروبيتس7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

أفروبيتس7.9

AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA

أفروبيتس6.5

AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA

أفروبيتس7.0

🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU

أفروبيتس7.6

AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT

أفروبيتس7.4

Davido - If

أفروبيتس7.7

Joeboy ft. Qing Madi - Adenuga [Official Music Video]

أفروبيتس7.9

Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix

أفروبيتس7.8

AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING

أفروبيتس7.6

Mohbad - Feel good (official video )

أفروبيتس7.0

Timaya - I Can't Kill Myself (Official Video)

أفروبيتس7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

أفروبيتس7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

أفروبيتس7.2

Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022

أفروبيتس7.0

ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon

التعليقات

1 تعليق

❖Mʀ᭄Pardeep ࿐😍Oct 22, 2024